Some menners wey dey dis world so,
Wey dem dey walk-a walk-a
Like dem be dorng-gorng
Na e be so norhh dem dey love.
Dem people we be free for heart-a
Dema love be pure
Like pre-galamsy Pra River
Huge like Kilimanjaro for Afadjato ein place
You no know?
You mon know
Say de way you dey norh,
You figure say everybro dey like you
Ein top people fit shock you,
If dem no do sometin de way…
De very way wey you you go do am.
But dos dong-gong lovers no be miaaaow, wae
Dem no be kese, dadivi or avuvi.
Dem dey reason.
You push dem away perh, you no go see dem again.
Sake of man no be avukoklo.